XtGem Forum catalog
Online : 1 / 31

Update your facebook status with nice inspirational messages.
Entertain your friends with funny sms.
Send real love and romantic messages to your friends and family members.
Category : Love | Inspirational | Funny | Daily Quotes

WARRI BOY NO DEY CARRY LAST

A MATHS TEACHER asked a student in a warri school "what is '2' raised to power '5'", the student stood up and replied "Wetin '2' dey raise power for '5'... dem be mate?... '2' leave '3', '4' come dey raise power for '5'...him wan die?.. him no knw say '5' use three years senior am..." The teacher fainted... Warri boy no dey carry last oh, lol

Thank's for read my article WARRI BOY NO DEY CARRY LAST
Created at 2013-07-29 08:26:18
Tags: Funny , Sms


Share: F T G
Back to posts
This post has no comments - be the first one! WARRI BOY NO DEY CARRY LAST
Category : Love | Inspirational | Funny | Daily Quotes

Change Skin
Quick Nav: Home » Fun » Sms_Collection