I know You like this
Online : 1 / 36

Update your facebook status with nice inspirational messages.
Entertain your friends with funny sms.
Send real love and romantic messages to your friends and family members.
Category : Love | Inspirational | Funny | Daily Quotes

Naija, I hail o!

na only 4 naija you fit win Aeroplane by loading ₦200 MTN card!

Very soon Etisalat go say recharge ₦200 & win a big ship!

Then Airtel go come follow say, recharge ₦100 and win Benin republic.

Glo go just kuku say recharge ₦500 and win Nigeria, bcoz there colour na green!

Na only for Nigeria you go see fish inside "MEATPIE."

Na only 4 Naija we dey count money after we withdraw am from ATM machines!

Na only 4 naija PHCN dey say, win a brand new Generator if you pay your electricity bill.

Na only 4 naija people dey horn 4 traffic light make e quick change from red to green.

Na only 4 naija pharmacy dey sell coke, recharge card, chin chin, puff puff, ogogoro & beer.

Wetin you no fit see 4 anoda country, e dey happen 4 here... Naija, I hail o!

Thank's for read my article Naija, I hail o!
Created at 2013-04-20 21:52:35
Tags: Funny , Sms


Share: F T G
Back to posts
This post has no comments - be the first one! Naija, I hail o!
Category : Love | Inspirational | Funny | Daily Quotes

Change Skin
Quick Nav: Home » Fun » Sms_Collection